TDPel Media News Agency

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) Lyrics

Samantha Allen - Author Profile Picture
By Samantha Allen

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro
Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn

Samantha Allen profile photo on TDPel Media

About Samantha Allen

Samantha Allen is a seasoned journalist and senior correspondent at TDPel Media, specializing in the intersection of maternal health, clinical wellness, and public policy. With a background in investigative reporting and a passion for data-driven storytelling, Samantha has become a trusted voice for expectant mothers and healthcare advocates worldwide. Her work focuses on translating complex medical research into actionable insights, covering everything from prenatal fitness and neonatal care to the socioeconomic impacts of healthcare legislation. At TDPel Media, Samantha leads the agency's health analytics desk, ensuring that every report is grounded in accuracy, empathy, and scientific integrity. When she isn't in the newsroom, she is an advocate for community-led wellness initiatives and an avid explorer of California’s coastal trails.