TDPel Media News Agency

Krizbeatz, Mr Eazi and Vanessa Mdee – Pamela Lyrics -Sing Along

Alan Peterson - Author Profile Picture
By Alan Peterson

Worldway
Ladies and gentlemen
It’s your boy Eazi, Zaga what Zagadat
Vee Money on the track

Mr Eazi (Chorus)
Yeah, Pamela don`t leave me hanging
E be for your love wey i dey wait ooh
Anything I do o
Baby forget o

Pamela don`t leave me hanging
For your your love wey i dey wet ooh
Anything I do o, Abeg Make you forget me o

Pamela don`t leave me hanging, o ah
Make you forget me o ah
Pamela don`t leave me hanging, o ah
Pamela Make you forgive me o ah

VERSE 1 (Mr Eazi)
I wanna be your number one
Number one yeah`
Tell me make i carry gun, I carry gun oo
(Zaga dat)
Baby me i say unto you
If i man no get sin make he throw the first stone
I say unto you (oh baby)
Come and come and follow me go
E be you be my oyoyo
Baby make you never leave me solo
If you leave i go kolo
I promise never to do like goat o

Mr Eazi (Chorus)
Yeah, Pamela don`t leave me hanging
E be for your love wey i dey wait ooh
Anything I do o
Baby forget o

Pamela don`t leave me hanging
For your your love wey i dey wet ooh
Anything I do o, Abeg Make you forget me o

Pamela don`t leave me hanging, o ah
Make you forget me o ah
Pamela don`t leave me hanging, o ah
Pamela Make you forgive me o ah…. GET FULL LYRICS HERE

Entertainment News

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn

Alan Peterson profile photo on TDPel Media

About Alan Peterson

Alan Peterson is a talented writer who creates engaging and informative content for TDPel Media. With a keen eye for detail and a passion for storytelling, Alan has established himself as a respected authority in his field. He is a dedicated professional who is committed to providing readers with accurate and up-to-date news and information. Alan’s ability to distill complex ideas into easily digestible pieces has earned him a loyal following among TDPel Media’s readers. In addition to his writing work, Alan is an avid reader and enjoys exploring new topics to expand his knowledge and expertise. He lives in Scotlant, United Kingdom.