TDPel Media News Agency

Baddest Boy Skiibii FT Davido Lyrics

Fact Checked by TDPel News Desk
By Pelumi Emmanuel

[Intro: Davido]
Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah

[Verse 1: Davido]
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye

OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)

Ton ba gbemu, we go reck am
(Number)
7 David Bechkam

And nothing fit to shake my mental
Don’t come close without permission
Men dey, wey get metal

Nothing wey go gbe mi condition
E’sho dey, I no get Alumi

[Chorus: Skiibii]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan
Shey you no dеy see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dеy call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Verse 2: Skiibii & Davido]
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?

Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko

Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

[Chorus: Skiibii]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy

Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy

Ahh, baddest boy, yeah-yeah

[Outro: Skiibii]
You go chop
Nigerian koboko

Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn
10
We are taking you to the next article automatically...You can cancel it below or click Load Now to read it now!
Pelumi Emmanuel

About Pelumi Emmanuel

Pelumi Emmanuel is an accomplished writer and journalist with over 15 years of experience in the industry. He is a passionate and dedicated professional who is committed to producing high-quality content that informs, engages, and entertains readers. Pelumi’s love for reading and writing is evident in his work, which has been read worldwide and has garnered him a loyal following. His journalistic expertise is matched only by his natural talent for storytelling, making his articles both informative and engaging. He lives in California, USA.