Lyrics: Tesla ODUMODUBLVCK feat. Blaqbonez off the Eziokwu Mixtape
Spy
Odumodublvck
Native
Big big boys
Pretty girls
Tesla boy
Eh!
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Who dem be? Where dem dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Wey my key? Wey my babe?
She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga
Swallow with starch
‘Nother banga
REMY boy, follow up, wey my kanda?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi?
We go fall out with racks
Abeg
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy oh
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Uh!
Got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass
Ahh ahh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn’t know I’m a star, yeah
Got the old man looking like ah
Ahh ahh
My apology, me I’m not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get if you not from the jungle
Ahh ahh
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing these whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Share on Facebook «||»
Share on Twitter «||»
Share on Reddit «||»
Share on LinkedIn
SAINT OBI by ODUMODUBLVCK Feat. Reeplay | Lyrics: Lyrics: “SAINT OBI” by ODUMODUBLVCK feat. Reeplay off the Eziokwu Mixtape When I pull up on my Saint Obi Lights camera action film Fashi those...
“BLOOD ON THE DANCE FLOOR” by ODUMODUBLVCK feat. Bloody Civilian and Wale | Lyrics: Lyrics: “BLOOD ON THE DANCE FLOOR” by ODUMODUBLVCK feat. Bloody Civilian & Wale off the Eziokwu Mixtape Blvcksheep for life, Blvcksheep forever ODUMODUBLVCK Native Jimoh...
‘Jaga Jaga’ Lyrics by Victony Feat. Babyboy AV: Victony & Babyboy AV – Jaga Jaga Lyrics Hmm Oh oh oh Oh oh oh Hmm hmm Oh oh oh Oh oh Oh oh oh...
Bnxn – “Regret” Lyrics (feat. 2Baba): See I apologize I didn’t do you right, on that very night And so many times I soliloquies Don’t know if you know what I’m...
“First Person Shooter” by Drake feat. JCole | Lyrics: Lyrics: “First Person Shooter” by Drake featuring JCole Part I (Pew, pew-pew) First person shooter mode, we turnin’ your song to a funeral To them...
Elon Musk’s Tesla Triumphs in Trademark Battle Against Restaurateur’s Nikola Tesla Tribute: Amanj Ali, a 41-year-old restaurateur from Manchester, has been hit with a £12,000 bill after losing a trademark battle with Tesla Inc, the electric car...
Social Media Erupts as Odumodublvck Slams Davido’s Lyrics and Calls Him a “Fool”: Odumodublvck’s Jabs at Davido’s Lyrics Fast-rising rapper Odumodublvck has ignited a social media storm by throwing a jab at Grammy-nominated artist Davido Adeleke. The criticism...
Shallipopi’s Mom Stuns Internet by Reciting Odumodublvck’s Lyrics, Sparking Ghostwriting Speculation: A Surprise Visit A recent viral video circulating on social media showcases Shallipopi, a fast-rising singer, visiting his parents after an extended period away from...
Nsogbu Lyrics by Peruzzi, ODUMODUBLVCK: Nsogbu Lyrics by Peruzzi, ODUMODUBLVCK Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK...
TA TA TA Lyrics, Written by BAYANNI – BAYANNI ‘Ta Ta Ta’ LYRICS: Mavin Ohema doh, doh, doh She wan dey form I give her one time now she come for more (Ah, ah) My thing too long,...