TDPel Media News Agency

Qing Madi – See Finish Lyrics

Pelumi Emmanuel - Author Profile Picture
By Pelumi Emmanuel

Verse
It’s been on my mind so long, yeah
And I can’t realize why it should be like that oh
I don’t even know how it got here
And I can’t deny it

Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside

Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again

Verse 2
Said you were my safe haven
Now you con dey go follow dem talk
Yeah-yeah-yeah
Me I no too send unless you
Bring am come my front (yeah)
You sabi me no mean say you know me
You don mark me bad you no know my story
A problem shared fit turn to gossip you know
And I’m too emotional

Pre-Chorus
Say I used to be the life of the party
Now the energy inside of me is drained
If I die tonight, wetin I gain?
Is it safer outside?
Outside

Chorus
Ahh ahh
Dey avoid see finish
Make I dey my own
Make you sef dey your own
I don call mi man dem
But dem no know how far
If I see it all far again
I see it all
See it all
See it all far again

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn

Pelumi Emmanuel profile photo on TDPel Media

About Pelumi Emmanuel

Pelumi Emmanuel is an accomplished writer and journalist with over 15 years of experience in the industry. He is a passionate and dedicated professional who is committed to producing high-quality content that informs, engages, and entertains readers. Pelumi’s love for reading and writing is evident in his work, which has been read worldwide and has garnered him a loyal following. His journalistic expertise is matched only by his natural talent for storytelling, making his articles both informative and engaging. He lives in California, USA.