TDPel Media News Agency

Spyro – ‘Only Fine Girl’ Lyrics

Alan Peterson - Author Profile Picture
By Alan Peterson
Spyro – Only Fine Girl Lyrics

Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar ,for my radar

You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

For my Insta, TikTok & my snapchat
you dey my way
Only you dey my way
Blocking for all the girl wey look my way
Only you dey my my way
Only you burn my data oh no
So iItell other girls I’ll see them later
Na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar
For my radar

You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

Entertainment News

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn

Alan Peterson profile photo on TDPel Media

About Alan Peterson

Alan Peterson is a talented writer who creates engaging and informative content for TDPel Media. With a keen eye for detail and a passion for storytelling, Alan has established himself as a respected authority in his field. He is a dedicated professional who is committed to providing readers with accurate and up-to-date news and information. Alan’s ability to distill complex ideas into easily digestible pieces has earned him a loyal following among TDPel Media’s readers. In addition to his writing work, Alan is an avid reader and enjoys exploring new topics to expand his knowledge and expertise. He lives in Scotlant, United Kingdom.