TDPel Media News Agency

Nsogbu Lyrics by Peruzzi, ODUMODUBLVCK

Alan Peterson - Author Profile Picture
By Alan Peterson

Nsogbu Lyrics by Peruzzi, ODUMODUBLVCK

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme,
Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me?
ODUMODUBLVCK (NATIVE)

Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh
Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Trouble nor dey finish oh

Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

Naso I carry money, kpoi
I go party, kpoi
I see baby, kpoi
Nwa baby, kpoi
She carry bigi body, kpoi
She whine rotate, kpoi
As I come carry money, kpoi
I buy rosé, kpoi
I call taxi, kpoi
We reach my house, kpoi
We do “lay-down”, kpoi
Then “standing fan”, kpoi
She touch all my body, kpoi
She rub am well, kpoi
I feel am die, kpoi
I feel am well, kpoi

Next thing she say na milli milli
Baby say na milli milli
Chai
Trouble nor dey finish iyo
Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh

Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh

Trouble nor dey finish oh
Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

E no go finish for their body
We don come
Peruzzi struggle
No be mai mai
E too rough
I don hustle
I don suffer
All my money
She wan chop
I no get issue
Make she run am
Omo modu you don soft
Peru, I don blow
So I no do tokunbor
If dey wan gba me
Make dem play me
If she wan fuck me
Make she yarn me
Nothing meg
Nothing better
Sisimi put hand
Collect more
Collect all
Make your body no go strong
Bbl?
I go pay
Even na boobs
Na me go spray
Olokpa see me they wan gbese
Nsobu
Odumodu my blow dey weigh
Nganou
Forget all the rumour
I am killing it
And all my men dey pepper dem o kilishi

Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh
Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Trouble nor dey finish oh
Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

Entertainment News

Spread the News. Auto-share on
Facebook Twitter Reddit LinkedIn

Alan Peterson profile photo on TDPel Media

About Alan Peterson

Alan Peterson is a talented writer who creates engaging and informative content for TDPel Media. With a keen eye for detail and a passion for storytelling, Alan has established himself as a respected authority in his field. He is a dedicated professional who is committed to providing readers with accurate and up-to-date news and information. Alan’s ability to distill complex ideas into easily digestible pieces has earned him a loyal following among TDPel Media’s readers. In addition to his writing work, Alan is an avid reader and enjoys exploring new topics to expand his knowledge and expertise. He lives in Scotlant, United Kingdom.